On the authority of Abu Hurayrah (may Allah be pleased with him), that the Messenger of Allah (peace be upon him) said:”Let him who believes in Allah and the Last Day speak good, or keep silent; and let him who believes in Allah and the Last Day be generous to his neighbour; and let him who believes in Allah and the Last Day be generous to his guest.”Related by Bukhari & Muslim
Pidgin Version
Dis Hadith wey Abu Hurayrah bring and Muslim and Bukhari comfam am say na Elele dey Tok say anybody wey believe say God dey make e dey go good tins, and anybody wey no get beta tin to talk make e fem.
